121Selah_-_Shoe_Maker_(MP3 Download)


 


[Intro]
Oh-Oh

[Verse 1]
Shoemaker where you dey come fix my shoe
Shoemaker where you dey I need you now
I call you because I know say na fix am (na, na)
Shoemaker where you dey I need you now
Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey I need you
I call you because I know say na fix am (na, na)
I know where you dey
I know where to find you

[Pre-Chorus]
Oh Oh Oh Oh
The point be say na person wey go fix am
Mе I go call o
Cos na him sabi the thing well well o
I no go carry mattеr of shoe go give a carpenter





Listen to the the audio file

 

Post a Comment

أحدث أقدم